q-young super star şarkı sözleri
Make dem dey rush me oh
That's all I wan do o
My brother hustle o
Make you buy muscle u
Won ni kin ma Shey lo
Tin ba korin, moni Shey ema je lo
Iya je omo aye gan
To ba fe blow oma Shey eru aye gan
Super star that's all I want to be yeh
Bro I spit fire, whenever I'm on a beat
Take care of mama
You must know that is the key
Super star that's all I want to be yeh e yeh
Lati kekere ni Moti buckle my shoe
The age of 13 I started yahoo
No be everybody go make it by book
And you fit dey hustle make u also face book
Cause nobody knows tomorrow
Brother mi just do your own
Toba jade remember your home
Stop to dey beef your bro
we go make it no be you alone
No be you alone
Stop to dey beef your Bro
This life ni be so eh eh eh eh
Ah ah ah ah ah ah
Aye male o
Eniyan soro eh eh eh
Ah ah ah ah ah ah
Brother do your own
Cause nobody knows tomorrow yeh e yeh
Super star that's all I want to be
Bro I spit fire, whenever I'm on a beat
Take care of mama
You must know that is the key
Super star that's all I want to be yeh e yeh
Oluwa loni freedom oh
Oluwa loni cage
Oluwa loni Qyoung oh
Oluwa loni grace
So you fit dey use your soap oh make I dey use my grace
You fit dey use your soap oh make I dey use my grace
Make I dey use my grace
I'm a super star (Super star lomo yeh,super star lomo yen)
I'm a super star(Super star lomo yeh,super star lomo yen)
I'm a super star (Super star lomo yeh,super star lomo yen)
I'm a super star(Super star lomo yeh,super star lomo yen)