qbaiz knack dem şarkı sözleri
Qbaiz Obole
Beatzkillah Yo
Where I come from
Omo broz e too red
Abi na the government
Wey dey reason for their self
When you wake up
You no wake up
To your health
You grinding all day
But no dey wake up to your wealth
Where I come from
Omo broz e too red
Abi na the government
Wey dey reason for their self
When you wake up
You no wake up
To your health
You grinding all day
But no dey wake up to your wealth eh
Knack dem
Omo make you knack dem
Knack dem
Omo make you knack dem
Knack dem
Make you knack dem
Knack dem
Omo make you knack dem
Country cast
Na we government
Dem cus am
People dey suffer
Omo
Masses dem dey hunger
Political slavery
We be leaving in bondage
It's a critical situation
When you can't afford for college
Four years Tenure
You be asking us for Eight
Voted you in
All of a sudden
We not your mate
Judge your fate
Not by wealth
Loot everything
Country all up in debt
Politically speaking
The leaders are not inclined
Critical analysis
They playing with our head
It's a brain brain win
To fit to survive for here
Logically speaking
We've got no government at all
Where I come from
Omo broz e too red
Abi na the government
Wey dey reason for their self
When you wake up
You no wake up
To your health
You grinding all day
But no dey wake up to your wealth
Where I come from
Omo broz e too red
Abi na the government
Wey dey reason for their self
When you wake up
You no wake up
To your health
You grinding all day
But no dey wake up to your wealth eh
Knack dem
Omo make you knack dem
Knack dem
Omo make you knack dem
Knack dem
Make you knack dem
Knack dem
Omo make you knack dem
Qbaiz Obole
I go reason I go yarn
Spill out the matter
As e pepper me for mind
Send your kids outside
Make dem study overseas
But you give us gun
Make we fight beyond the sea
Bad bad roads
No no water
Nepa don show
They want to cut their wire
When e go better
Abi na forever
I guess broz
Make I no kuku bother
My country na based on
Man know man
If you no know man
Then you gads to fight
Know (No) man
Cus as e be so
Na man self dey still rule man
If you dey doubt
I go sample you stereo man
Where I come from
Omo broz e too red
Abi na the government
Wey dey reason for their self
When you wake up
You no wake up
To your health
You grinding all day
But no dey wake up to your wealth
Where I come from
Omo broz e too red
Abi na the government
Wey dey reason for their self
When you wake up
You no wake up
To your health
You grinding all day
But no dey wake up to your wealth eh
Knack dem
Omo make you knack dem
Knack dem
Omo make you knack dem
Knack dem
Make you knack dem
Knack dem
Omo make you knack dem
Sho show boi mix
Beatzkillah yo