qbaiz life (feat. challex d boss) şarkı sözleri

Na na na na Qbaiz O Merlibrown the beat killah CDB o I learnt a lot in life To stand strong Look out for people I learnt a lot growing up Seeing the things I love go away I learnt a lot when I see my papa die Eh eh Life is not fair Don't take life seriously Cus nobody gets out alive Oooo No be you get the industry Someday we all will die Qbaiz Obole Listen I fit loose everything But can never loose my hope Mama said stay woke Or son you stay broke Same Nike kits But different bank accounts Gad a big dream So I had to trade up my sleep Ogbeni jejely That's the life plan Gra gra no fit take you Go the right path I sabi men wey be say Na their men cast them Same men wey them Be dey follow chill up before Same men Wey no fit keep am 100 Same men Na dem go still stab your back When e burst Them go use you do merriment But as a gee I no fit to sideline men Ama ama stay grinding on my own Ama ama stay woke grinding Ama ama staying pressing keys Till the day Oluwa shine light Don't take life seriously Cus nobody gets out alive Oooo No be you get the industry Someday we all will die Yeyeyeiii! Chai! One time amela I get a friend them call Mandela Fight o The man e fight o But na the same people e fight for Na the same people Them put am for prison o Prison o But someday All the things wey we dey do E go speak for us I say someday All the bad things wey we do It will speak for us á Some dey bring the curse á Don't take life seriously Cus nobody gets out alive Oooo No be you get the industry Someday we all will die Ama ama stay grinding on my own Ama ama stay woke grinding Ama ama staying pressing keys Till the day Oluwa shine light 2015 I almost gave up on my dream Pops told me Choose the music or Over me That night I laid up on my bed kept crying Cus of chasing my dreams I made bad grades Skipped all my classes Everyday I dey practice I'm trynna get bread I no dey look Who dey my front Cus anything you like Make you dey yarn Make you dey talk I just dey chase my dream My guy you no be God Cus you cash out You no dey call again Since you ball hard You don dey see yourself Omo this life Na turn by turn I dey wait for my turn Cus I know say e go soon come Hahaha Qbaiz Obole
Sanatçı: QBAIZ
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:29
Toplam: 4 kayıtlı şarkı sözü
QBAIZ hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı