qbaiz sabi pass şarkı sözleri

Haha Haha Qbaiz Obole No be who dey ball Na him sabi pass No be who take first Na him sabi pass Ogbeni with the Benz Na him sabi pass Na him sabi pass Na him sabi pass No be who dey press Na him sabi pass Na him sabi pass Person wey collect Na him sabi pass Na him sabi pass No be who dey ball Na him sabi pass Na him sabi pass Na him sabi pass Sabi pass Na him sabi pass Sabi pass This one is a spiritual kum kum Listen up Ogbeni carry babe Him no sabi Kpansh Alaye claim say Na him sabi pass Him sabi brag Him sabi men Wey sabi sarz Him begin press But him no sabi chat The street no be By who get body Show money Show working And broz stop talking Mama told me Hood ain't funny So I no come To crack jokes Wey go make you laugh You never cash out You don dey cast Broz use your head No dey waka around Look for pant Pops told me Roll that Benz son No dey roll with guys Wey dey sidon smoke benson No be who dey ball Na him sabi pass No be who take first Na him sabi pass Ogbeni with the Benz Na him sabi pass Na him sabi pass Na him sabi pass No be who dey press Na him sabi pass Na him sabi pass Person wey collect Na him sabi pass Na him sabi pass No be who dey ball Na him sabi pass Na him sabi pass Na him sabi pass Na him sabi pass Sabi pass Na him sabi pass Sabi pass No be who get barz Na him sabi (W)rap Na man with the rizzla Na him sabi (W)rap Hahaha Abeg Clearsaint Comot that thing o Before my mumsy go hear am Show me the way Show me the code And stop to waste advice No be to yarn And no be to talk Dey waste my precious time If na to ball And if na by book Men for roll the Benz No be to know And no be by brain To use pass the course Your lyrics and beef Are mess to me My punches and metaphors Are messing you Cus I sabi (W)rap And I sabi tie I sabi mould Still I sabi pass No be who dey ball Na him sabi pass No be who take first Na him sabi pass Ogbeni with the Benz Na him sabi pass Na him sabi pass Na him sabi pass No be who dey press Na him sabi pass Na him sabi pass Person wey collect Na him sabi pass Na him sabi pass No be who dey ball Na him sabi pass Na him sabi pass Na him sabi pass Na him sabi pass Sabi pass Na him sabi pass Sabi pass Person wey dey work Na him sabi pass Na him sabi pass Person wey dey move Na him sabi pass Na him sabi pass Person wey dey Na him Na him sabi Sabi pass Sabi pass Person wey dey work Na him sabi pass Person wey dey move Na him sabi pass Man wey dey hustle Na him sabi pass No be you sabi pass Na you sabi pass Qbaiz Obole Tactical Boi Sabi pass Sabi pass Real thing out here mehn We just came to have some fun Sabi pass Sabi pass Sabi pass Sabi pass Sabi pass Sabi pass No be who dey ball Na him sabi pass Sabi pass No be who take first Na him sabi pass Sabi pass Ogbeni with the Benz Na him sabi pass Sabi Na him sabi pass Sabi Na him sabi pass Sabi pass Clearsaint mix No be who dey press Na him sabi pass
Sanatçı: QBAIZ
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:38
Toplam: 4 kayıtlı şarkı sözü
QBAIZ hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı