qbase & jerryboi step (freestyle) şarkı sözleri

Dey play just dey play She wanna put me on wait Me no want delay Me no want delay Oh uh oh She wan put me on wait Me no want delay ye e ye Me no want delay hm eh (Babanlababawon) Oh oh oh uh oh Ah ah oh uh oh Ah ah oh uh oh oh ah (Until you step inna the place you go believe am) Always wanna win don't wanna lose And she gat the body me i choose Alarm ti dun nobody snooze here Injure me indomie belleful here Let your soon be your soon Majekolokpe omo them full here Awon omo hookup idi nla Wonti mu martell wonti tingaza Oh oh oh uh oh Ah ah oh uh oh Ah ah oh uh oh oh ah (Until you step inna the place you go believe am) Wonjo wonjo Makavely Wonjo wonjo Makavely Wonjo wonjo Makavely Wonjo wonjo The money dey inna bullion van The money long no be rubberband And i wan chop your kuroba Why you dey form form form me now Sope otilor otilor (otilor) Nkan tonso miogbo (miogbo) Why you no pick my call (my call) Shofe kin gbo omo hookup (hookup) Won ni kosoro but kole shalaye o Hmmmmm malofarawe o Your love for money too strong mioleshalaye o (Until you step inna the place you go believe am) Oh oh oh uh oh Ah ah oh uh oh Ah ah oh uh oh oh ah Babanlababawon Makavely Eeeh i say Makavely Dey play just dey play Jaguar imprint baby Onetime
Sanatçı: Qbase & Jerryboi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Qbase & Jerryboi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı