qbase juju (feat. dave bills) şarkı sözleri

Onetime Maleleyi ah Babanla I know I'm a bachelor I no get any chikito for my domot Wey fit chase you comot Feel free to enter my gate Baby ile nile e I feel alright anytime tiba ti ri e Hmmmm Cos you dey enter my eye The way you dey enter kitchen Omoge e dey sweet me die Hmmmm Cos you dey enter my eye The way you dey bendover for me Omoge e dey sweet me o Hmmmm No be juju be that Omo calabar fema lojuju calabar fun omo yoruba Ye ojuju o Ojuju calabar ojuju calabar fun omo yoruba Ye Maleleyi ah Omo calabar fema lojuju calabar fun omo yoruba Ye ojuju o Ojuju calabar ojuju calabar fun omo yoruba Babalawo gangan wo loni Wey dey tell you say i get money Don't treat me in a way I won't like Quack doctors ain't in my lifestyle See what you doing to me Oya enter kitchen Make it easy one, two, three No dey dull me curb that reason Consider my love for you i aint joking We go pass them we keep floating All their dorime omo na nothing I just want you inna my bed inna my bed Msgs me no send Cmon omo make we flex ayayaya No be juju be that Omo calabar fema lojuju calabar fun omo yoruba Ye ojuju o Ojuju calabar ojuju calabar fun omo yoruba Maleleyi ah Omo calabar fema lojuju calabar fun omo yoruba Ye ojuju o Ojuju calabar ojuju calabar fun omo yoruba Omo toba wo kitchen loma gbowo Malo soro mala soro ah After toba wo kitchen oma doko No go tell me say you no go do o Omo toba wo kitchen loma gbowo Malo soro mala soro ah After toba wo kitchen oma doko No go tell me say you no go do o Babanla otiye e
Sanatçı: Qbase
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:09
Toplam: 9 kayıtlı şarkı sözü
Qbase hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı