qbase no option şarkı sözleri
Babanla
Ge Ge Ge Ge
I dey eye you girl
You dey hide your face
Cool reverb and no delay
Show me love make i burssbrain
I'm a man of ma word
What you want oh girl you say
Masheshemileshe
Anytime me ah come your way
Me ah come your way ay
To ma Question
No option
To ma Question
No option
All i want is yes
I go get in position
I go get in position
Strike in the net
To ma Question
No option
To ma Question
No option
All i want is yes
I go get in position
I go get in position
Strike in the net
Shimi shimi ye shimi ye
When im down she brings me up Like a graph
I swear i need some more
Other girls no fi turn me on
Other girls no fi turn me on
Tobalewa wonle ba
Tabaso koleyewon kankan
All ma niggas got the bag
Make vibe dey kill dem dandan
She say my love na impromptu
Otherguys wey u date dem inform u
We die here today mio konju
Eru to gbe yi o por ju
To ma Question
No option
To ma Question
No option
All i want is yes
I go get in position
I go get in position
Strike in the net
To ma Question
No option
To ma Question
No option
All i want is yes
I go get in position
I go get in position
Strike in the net
Shimi shimi ye shimi ye