qbazewondah joy (feat. horler bammy) şarkı sözleri

It's dominas Aiyeiye Oh yeah eh Watimagbo Obawondah Olamibamidele Oh oh oh Qbaze again ooo Haaa heihe Shabadaba doodoodoo Don't chase your bag With the greedy friends Aye ofeni foro Brother use your head ooo As you dey find update Find better friends Na e go get you money No be your sleepless night oh oh oh Cuz I am blessed With my real OGss With my real OGss oooo Won o waye moya Omo dem no greedy heihe I am blessed With my real OGss With my real OGss oooo Won o waye moya Omo dem no stingy heihe I dey smile oh smile Even when the road is tough oh Oluwa is involve oh Smile oh smile oh yeah Oh joy oh joy Even when my heart is troubled Oluwa is involve oh Joy on God oh yeah Joy every night Joy in the morning Joy in my heart I hat no worries Sebi adura logba Agbara ko ooo Na money be ginger Agidi ko oh ko oh ooo So I say no fear eeee That thing deM talk talk talk Look up to God God God Sebi oun lakoko na oh ah So I say no send Awon lo lenu je kan so Sori breakthrough yen gangan Na head way be that omo oh oh oh So I say blessing blessing Bless me Make I deh worry them Like say deM get jedi Oooh Unto the next thing next thing next thing Make I deh give them meat Like say deM work for bakery Oh oh oh oh oh ah I dey smile oh smile Even when the road is tough oh Oluwa is involve oh Smile oh smile oh yeah Oh joy oh joy Even when my heart is troubled Oluwa is involve oh Joy on God oh yeah Joy every night Joy in the morning Joy in my heart I gat no worries Sebi adura logba Agbara ko Na money be ginger Agidi ko oh ko oh ooo So I say no fear eee That thing deM talk talk talk Olamibamidele Oba wondah Qbaze again ooo Haaa heihe So I say no send Awon lolenu Jekanso Sori breakthrough yen gangan Na head way be that omo oh oh oh It's dominas Sugar
Sanatçı: Qbazewondah
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Qbazewondah hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı