qbazewondah olofo nbinu ologo şarkı sözleri
Enemies n gbemu Lasan ni
DeM no fit do me something
Baba lo cover mi
Me I no go fumble
Dey want make we fall
See we no go stumble
DeM dey gossip for back
See them dem dey grumble
Olofo nbinu ologo oh
Aye leeeee
DeM no wan gree
Make we blow oh oh
Kila se funwo
Olofo nbinu ologo oo
Aye leeeee
DeM no wan gree
make we blow oh oh
Kila se funwon
Enemies n bother mi
Baba lo cover mi
Baba lo so wipe
Kin ma se lo
Pe oun cover mi
See I'm grinding everyday
I dey do my things my way
I no bother bother you
Tell me why you come dey hate
Steady on my grind I dey find money
Me I live my life
I no deh hate on you
Sebi oluwa lo n Shola aaa
Lo n Shola aaaa
Every hustler get a pay day
Get a pay day eheehhh
Oluwa give me that client
Wey go pay me wella aaaah
Enemies n gbemu Lasan ni
DeM no fit do me something
Baba lo cover mi
Me I no go fumble
Dey want make we fall
See we no go stumble
DeM dey gossip for back
See them dem dey grumble
Olofo nbinu ologo oo
Aye leeeee
DeM no wan gree
Make we blow oh oh
Kila se funwo
Olofo nbinu ologo oo
Aye leeeee
DeM no wan gree
make we blow oh oh
Kila se funwon
Emi mimo dakun sete mi oo
Gbo Adura mi oooo
Kota mi ma yomi
Emi mimo dakun sete mi oo
Gbo Adura mi oooo
Kota mi ma yomi
Steady on my grind I dey find money
Me I live my life
I no deh hate on you
Sebi oluwa lo n Shola aaa
Lo n Shola aaaa
Every hustler get a pay day
Get a pay day eheehhh
Oluwa give me that client
Wey go pay me wella aaaah
Enemies n gbemu Lasan ni
DeM no fit do me something
Baba lo cover mi
Me I no go fumble
Dey want make we fall
See we no go stumble
DeM dey gossip for back
See them dem dey grumble
Olofo nbinu ologo oo
Aye leeeee
DeM no wan gree
Make we blow oh oh
Kila se funwo
Olofo nbinu ologo oo
Aye leeeee
DeM no wan gree
make we blow oh oh
Kila se funwon