qbazewondah pray for me şarkı sözleri
Dadada dadara dada da ra
Lekoo
Dadada dadara dada da ra
Aaah Aaah
OMO me I'm bringing fire
Dadada dadara dada da ra
Qbaze again ooo
Dadada dadara dada da ra
Oba wondah
Oh my God
Mama please make you pray for me
About to go my ways
And hustle for money oooo
Lekooo
Otidi dandan kin toju mama mi
Baba dakun dabo
Fowo sekemi
Sekemi ooo
Me no go shako
Me no go demo
Me no go denge pose
Me no go gara
Me no go shako
Me no go demo
Me no go dengepose
Me no go gara
Bamishe kota mayomi
Jekin rowo na kin raye se temi ooo
Gbemileke koju ma timi
As I dey hustle and pray
Make e soft for me
Soft for me ooo
Cuz Mo ti duro pe titi
Ni Surulere
If you no bless my hustle now
I fit to seke
My mama don dey pray
Kadura lere
Kori bamise o oh oh
Kemi na leke eeeh
Been a long time
I've been striving for papers
Those wey I call
DeM dey tell me say later aaah
I don't know what to do
Shey make I run away
I focus on my hustle too
Say one day e go pay
Make e pay pay pay
Na why me pray pray pray
Me no go shako
Me no go demo
Me no go denge pose
Me no go gara
Me no go demo
Me no go shako
Me no go dengepose
Me no go gara
Tete bamishe kota mayomi
Jekin rowo na kin raye se temi ooo
Gbemileke koju ma timi oo
As I dey hustle and pray
Make e soft for me
Soft for me ooo
Plenty blessings for my yard
For my yard oh oh
Plenty money I dey find
I dey find plenty dollar
Baba bless make I smile oooh
Eeeh ko popo
I no go gawu go loose guard ooo
Me no go shako
Me no go demo
Me no go denge pose
Me no go gara
Me no go demo
Me no go shako
Me no go dengepose
Me no go gara