qcash ibile and ggnation dior şarkı sözleri
Christian Dior
Gucci and all
The country is hard
Buh she still dey ball
She fine like a queen
And she no dey dull am
Sometimes she no like to pick my call
Boys dey fo
If she shut down the club
That's what she do but
That's not her job
Na her matter dey trend
Even for google
If you try that Girl
You don enter trouble
Designers
Gucci
Fendi
Dolce
And gabbana
Versace
It's plenty
She loves it
Whine am
Make I put it in
I'm coming
I'm not sluggish
Balenciaga
In the morning
She puts her Louis Vuitton in laundry
I get one banny wey dey like to dey form Posh
Anytime I give her the gbedu
She no dey want stop
She and her gang
Dem dey pull up in a bum short
Port harcourt girl
She no really like to show love
She no dey fear face and she got a strong Mind
Queen of Instagram
Buh she no dey bomb client
I come dey wonder if she go be my banny
How she take dey make money but that one no Be my concern
Christian Dior
Gucci and all
The country is hard but she still Dey ball
She fine like a queen and she no Dey dull am
Sometimes she no like to pick my call
Boys Dey fo
If she shut down the club
That's what she do
but that's not her job
Na her matter dey trend
Even for google
If you try that Girl
You don enter trouble
Designers
Gucci
Fendi
Dolce
And gabbana
Versace
It's plenty
She loves it
Whine am
Make I put it in
I'm coming
I'm not sluggish
Balenciaga
In the morning
She puts her Louis Vuitton in laundry
But me I go vex if I see her with another man
She get bone straight but she really need Another one
I'm working for the paper, but she working for The fame
She no dey stress herself
She dey like to play games
As a bad guy
I dey give her format
She chest am once she give me her contact
I'm telling her some lies
She dey believe me walai
And she get the Mullar to buy all the tickets to My concert
Designers
Fendi
Gucci Gucci
She loves it
Make I put it in
I'm coming
I'm not sluggish
Balenciaga
In the morning
She puts her Louis Vuitton in laundry