qfame god's grace şarkı sözleri

Skr Won mo bo she je Them dey beef me They wan make I fall Them dey push me Oju eni la Arito Oju eni la Ariyonu As you see me now now Watin I turn to no be my grace Olo baba God loshe As you see me now now Watin I turn to no be my grace Na baba God na baba God Oya won lenu be mo she goke How I did so fast ahn Woni mo ti lo shogun Awon wo gan gan mo ba Sogun? See me now now Watin you see no be my grace See me now now Na baba God o You no need to contemplate Make you wait o Won mo bo she je Them dey beef me They wan make I fall Them dey push me Oju eni la Arito Oju end la Ariyonu As you see me now now Watin I turn to no be my grace Olo baba God loshe As you see me now now Watin I turn to no be my grace Na baba God na baba God No go dey reason any how Because anything wey happen For this life Na God plan am otiye e If una like make una say I don go do the thingeverybody don Do na una own Na God's grace I dey chop See me now now Na God's Grace I swear nothing else "Anything wey pass Gods Grace Na yeye" In case you don't know who is On the beat Q to The F to A to M E One time
Sanatçı: Qfame
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:11
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Qfame hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı