qida better şarkı sözleri
Qida Qida Qida
Qida
I remember when I got nothing
Now riding in my Ferrari
All the men dem wan come marry
But dem no know wetin eyes don see
Bo ba wunmi maa wo Armani
Bo wunmi maa wo Versace
Mo de tun le yi si Givenchy
Everyday I'm getting money
Now my life sweet like honey
Aiye mi dun gan ni
Counting my blessings Everyday
Thank you Baba
My life don better
If I fit make am
You go fit make am too
Ose o Baba
My life don better
If I fit make am
You go fit make am too
I give thanks to Baba
Na him make me hammer
Na him be my provider
Dem like me dem like my Prada
Some say she too like shakara
Won ri mi loba ntan camera
I'm going from show to show
I no dey waste time I no dey slow
Now my life sweet like honey
Aiye mi dun gan ni
Counting my blessings Everyday
Thank you Baba
My life don better
If I fit make am
You go fit make am too
Ose o Baba
My life don better
If I fit make am
You go fit make am too
Thank you Baba
My life don better
If I fit make am
You go fit make am too
Ose o Baba
My life don better
If I fit make am
You go fit make am too
Thank you Baba
My life don better
If I fit make am
You go fit make am too
Ose o Baba
My life don better
If I fit make am
You go fit make am too