qing madi damn it all şarkı sözleri

(Higo) Yeah If you let a man come close, one time E wan drag e ya whole quarter If you let a man come close, one time He fi' wan drag e your own quarter If you let a rubber band long, one time It's gon come back to hurt, hurt ya If you let a man come close, one time E wan drag e your own, own Damn all of the times wey I dey play Mr nice guy Damn all of the times wey I been dey (show you love ah) Man, I'm addicted to deceiving all my rivals Jam on ah repeat and I'm eating from my chorus First off, you no be my guy First off, you were a fan and I like that First off, I'm not the one when I talk back When I bring you calamity, you go run go back Say Madi don show, oh no oh Hop in my yacht while you row row row If me nah talk, dem ah play nice oh If she con follow person, ororo, oh na If you let a man come close, one time E wan drag e ya whole quarter If you let a man come close, one time He fi' wan drag e your own quarter If you let a rubber band long, one time It's gon come back to hurt, hurt ya If you let a man come close, one time E wan drag e your own, own If you let a man come close If you let a man come close, ah-ha-ha If you let a man go If you let him come close Oh Oh-oh-ah-ah If you let a man go If you let him come close Damn all of the times wey I dey play Mr nice guy Damn all of the times wey I been dey (show you love ah) Man, I'm addicted to deceiving all my rivals Jam on ah repeat and I'm eating from my chorus First off, you no be my guy First off, you were a fan and I like that First off, I'm not the one when I talk back When I bring you calamity, you go run go back Say Madi don show, oh no oh Hop in my yacht while you row row row If me nah talk, dem ah play nice oh If she con follow person, ororo, oh na If you let a man come close If you let a man come close, oh nah If you let a rubber band loose, oh nah Oh nah, oh-oh-oh, oh nah
Sanatçı: Qing Madi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Qing Madi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı