qing madi pressure şarkı sözleri

Hmmm Yeah-yeah (Bgrz, This is a banger) So many things inside my mind Where do I begin? I'm still fighting my inner rhythm So many water don fall from my eye Wetin I desire? Wetin I dey find when I open up please? Ooh whoa whoa But the pressure, e wan dey killi me now E wan dey killi me now Holding your hands Lord Make I nor drag me down Make I nor drag me down When I follow your next step o I know I'm fine I said I know I'm fine, oh I Said I know I'm fine, oh I, ooh wah And If I put it all on, I'ma put it on all on olorun Shey Jah say him get love for me? But I'm sure that I hurt him And If I put it all on, I'ma put it on all on olorun (uh-wah) And leave the battles I cannot fight for him, ah-ah-ah-ah Ah! Falling out, yeah Falling out, feel like a fallen angel Ah! See that I been praying hard, yea Praying for something wey I go still do, uh-uh My own be say I don't wanna go back to what I stopped Yeah, I don't wanna go back to what I'm begging to let go So many things inside my mind Where do I begin? I'm still fighting my inner rhythm So many water don fall from my eye Wetin I desire? Wetin I dey find when I open up please? Ooh whoa whoa But the pressure, e wan dey killi me now E wan dey killi me now Holding your hands Lord Make I nor drag me down Make I nor drag me down When I follow your next step o I know I'm fine I said I know I'm fine, oh I Said I know I'm fine, oh I, ooh wah And If I put it all on, I'ma put it on all on olorun Shey Jah say him get love for me? But I'm sure that I hurt him And If I put it all on, I'ma put it on all on olorun (uh-wah) And leave the battles I cannot fight for him, ah-ah-ah-ah (Yeah yeah yeah yeah) Put it all on, on all ah Put it all on him I'ma put it all on him Ooh wah-ah I'ma put it all on him I'ma put it on him
Sanatçı: Qing Madi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Qing Madi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı