q.lan 100 billion dollar şarkı sözleri

One hundred billion dollar One hundred billion dollar One hundred billion dollar Q.Lan oo oo Hnn hnn hnn hnn hnn Hnn Shebi na goodness and mercies I've been praying for Keep me safe I no wan loose it all Endless joy I don't want to be bored Me I no wan go back to Where I've been before Story must to change Give me money and the fame Normal level I don tay for the game No be by who first start Na who first get there Our destiny no be the same So I say Holy father ah ahn ahn holy father Shower me your blessings Holy father ah ahn ahn Holy father Give me good life with plenty chedar Plenty chedar Shower me your blessings Holy father ah ahn ahn Holy father hnnn I don dey lack from guys Wey we dey the same circle Give me that connections Wey go change mah level Run am from above Me no want from devil Interfere for my life Make everything settle Ah yeh say Different days many many kanta Soro owo toba pemi maawa Amma different breed Wey come from naija Soro ija toba pemi maasa But I hope on God For my better days Cause he Solved mah problem Inna better ways Can't wait no more cause I am in a haste But I don't want my struggles To turn to waste But I hope on God For my better days Because he Solved mah problem Inna better ways Can't wait no more cause I am in a haste But I don't want my struggles To turn to waste Holy father ah ahn ahn holy father Shower me your blessings Holy father ah ahn ahn Holy father Give me good life with plenty chedar Plenty chedar Shower me your blessings Holy father ah ahn ahn Holy father hnnn One hundred billion dollar For my daily bread Healthy living I no wan dey beg Plenty joy me I no want dey stress Baba do am for me na beg I dey beg I really wanna thank God For life that I'm living For unforseen blessings I am seeing No be say I too sabi ee You just decide to bless me For who I be Say me a prayer Brother all eyes closed Wish me well as u dey feel my flows Safe guard me anywhere that I goes Cause I got real friends and I still gat foes
Sanatçı: Q.Lan
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:49
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Q.Lan hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı