q.lan loke loke şarkı sözleri

Yee ye oyeye ye Ah q.lan o Ye oye Ah ah ye Put happiness in my face E don too dey tay The hope I'm building E don too dey fade The pillars in me e Don too dey shake E kon be like turtle is Turning to break The mutual feeling Is turning to fake The persistent billing Is turning to game Our brothers and sisters Are feeling no shame I'm born to shine and I'm born to be fame Because I'm feeling like Time no dey When me go get money Pass dangote If e no set yawa go dey Cause I need to feel alright And dey okay Not yesterday Tomorrow might be late If no be money Na who know billgate You no get raba You go dey outdate Na person wey get money Don upgrade Wawu Loke loke ni mama lo o Loke loke ni mama lo Loke loke ni mama lo o Cause I'm born to shine And I'm born to win o Loke loke ni mama lo o Loke loke ni mama lo Loke loke ni mama lo o Cause I'm born to shine And I'm born to win o Swah Me no send anybody Say me going to elevate Pull up in a benz yea We stepping at the place Jaja quick bless the boy Make dem fit no Underrate The blessings wey You do me Say me Still dey appreciate We celebrate Make dem follow me Felicitate jolificate But not people Wey go start to hate They ma hating on me But me outshine dem Me say F*ck enemies make Fire born dem Oya Loke loke ni mama lo o Loke loke ni mama lo Loke loke ni mama lo o Cause I'm born to shine And I'm born to win o Loke loke ni mama lo o Loke loke ni mama lo Loke loke ni mama lo o Cause I'm born to shine And I'm born to win o Swa Story of my life Tani mofe sofun na Lot of pain ni moti feel Kini mofe fo fun mo Kosi helper kosi alabaro Gan ni moro mojumo But I believe in myself Pelu orin ti mo gbajumo But the believe don Dey shake cause E dey be like say People people no Wan hear me They didn't felt me Abi ain't murdering The beat enough Dey no wan tell me I was so so freaking Deep in thought like No one sent me Those kind of thing Dey tempt me But nobody got me Shebi na me wan go And na nobody force me So nothing can stop me Forget all the grudges They thought when They lost me My rap no dey burst beat I f*ck haters pour spit Be smelling like dog shit Woh mo ma prosper Ma jagun pelu thunder Mo ma elevate Wani level to sha proper Then go many trips Wey I no go fit to Remember It's time to let them know The kind of spirit that I fell It's time to let out good Imagination that I view It's time to let out The kind of good life That I choose It's time to let them know I'm not too small To pay my bills To face the consequences Make nothing hinder My zeals Na who go dey for me Anytime I miss my pills Moni lati jara Let them know This is my deals Even blood brothers No go fit to fit in In my shoes wah Banger
Sanatçı: Q.Lan
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Q.Lan hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı