q.lan zero yawa şarkı sözleri

Iye eh eh Ah Q.lan oh o Say Our mind set No fit be the same It could be honor to me But for you e fit be shame Face my fears I go take all the blame Shebi na this same life Why e kon be Like game Anyhow e be bro e no matter Me go find my kaluba ni koyapa Pray for grace From Holy father Wey Go last longer With zero yawa Eh o aye o ah ah aye o eh Lift me up baba famigoke Shine my light Konma pemilote Make e be like film Konmawomiloke Say zero yawa Me know say very soon dem go Start to dey holla my name Zero yawa Wetin i gain If i no get this money and fame Zero yawa Holy by name And e dey guide me Through my ways With zero yawa o Zero yawa Peace Of mind with zero yawa Anyhow e be bro e no matter Me go find my kaluba ni koyapa E no easy but e no matter Me go find my way With zero yawa Anyhow e be bro e no matter Me go find my kaluba ni koyapa E no easy but e no matter Me go find my way With zero yawa Ah eh say What i want me I sacrificed Sorrows and pain gone Me i certified Gods grace for my life Me i cant deny Shebi u see me abi U no identify Opportunities comes but once So u will see no more Shey for the street Wey be say no love Being through shit So me fear no more Mio phor fenibody Shebi i get God Early wey me wake Moti gbadura me go pray For grace find my kaluba Aye nika brother ma mura If e soft for there tete majuba E for too soft if i bolanle Real trench kid me na runaway Feel helpless so i find my way Cause i gat survive See another day Anyhow e be bro e no matter Me go find my kaluba ni koyapa Pray for grace from Holy father wey Go last longer With zero yawa Eh o aye o ah ah aye o eh Lift me up baba famigoke Shine my light Konma pemilote Make e be like film Konmawomiloke Say zero yawa o Zero yawa Peace of mind With zero yawa o Zero yawa o zero yawa Ah e ah e ah eh eh o Q.Lan o o Vibe boy
Sanatçı: Q.Lan
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Q.Lan hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı