quado dc pussy niggas şarkı sözleri

Hey, it's QUADO on this one Say, many things sup I nor fit talk, who want gree help We talk not talk, them look you pass like say you smell I carry bell begin de beg but I see hell, Money nor de, but we still mount till we reach there 99 good minus one bad, them say you wicked I do my best, then leave the rest, I'm not perfect Far from death, no casket, she use wallet I see money, we gather ball, you see money you turn to snitch Pussy niggas everywhere, they shot my blood, abeg you shift Say Pablo, my blood, my blood, but still you cane me for the street As big shark for more than once, we sleep outside, life nor be beans Bomb bomb bomb, money don dey, you wan come ball, my guy na sin Say say, you need update, update not there Plenty advice, left right center, you born pikin, cut placenta Ten toes down, till money pass, na man you be, no reason pass Hope still de, so nor lose guard, I'm close to fame, I mount my guard Life too hard, not for the weak, take some poo, quench am with milk Many friends, they bring deceit, be mindful of that you seek Hope still dey, let go of bitch, hope still dey, chase the bag Hope still de, watch your words men, before you speak 420, we smoke igbo, light your weed then hit the road Lost in thought and work till dawn, hunger night and sleep in pain Being great is still my aim, there's no pain without no gain Hack account then post backup, everyday we just light up Pray for funds and we lock up, many things to avoid Smoke my weed till belle burst, get voltage, borrow crede Say say Pussy niggas, be wise, clever Think big, focus, nor go dey, lose guard, f*ck up Pussy nigga, be wise, clever You get funds, stay on a low, nor cast am, make them not know Work and pray, set out your goals, 220, when on the road Finish hot, charge up my rod, f*ck that bitch, tear her pink hole Boss abeg, no be ass hole, just calm down, you go soon go Men men mount, when Igbo dey, make you smart, dey on voltage She too fine, open cleavage, E go expire for her old age Many guys, they call your name, you too fine, use them for games 35, you nor de shame, E go loud, if you nor maintain Stay focus, this na real life, IG girls, too much fake life No true friend, just dey with knife, make them nor, press u for night G-O-D gat me for life, you nor fit, turn off my light Congrats bro, mindful with hate, poor rich kid, nor fit relate Pray against, every delay, trenches boy, always get faith Cannabis, give me my peace, make music, to feel at ease Life done pass, A, B and C Pussy niggas, be wise, clever Think big, focus, nor go dey, lose guard, f*ck up Pussy niggas, be wise, clever Think big, focus, nor go dey, lose guard, f*ck up F*ck you all
Sanatçı: Quado DC
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Quado DC hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı