quality rdmz reason (feat. adexjay dtb) şarkı sözleri

Na money I Dey reason oh Hmmm hmm I Dey reason oh Na money I Dey reason bro Wanna pull up inna big lambo oh Na money I Dey reason oh Hmmm hmm I Dey reason oh Na money I Dey reason bro Wanna pull up inna big lambo oh Oluwe mawe so I roll the ewe Pass the ewe make u no pass away Cos dis life 2 short to Dey beef Na why I Dey my day I no dey get feelings If u go broke dem go still loose guard you Life beat my ass so many times At times life always pressurize Ten toes on my feet I'm standing Many transactions on a low If no b mullah no dey ring me oh I no dey find wahala i stuck on my grind I no wan wahala rara rara Na Wetin I go chop I Dey find Ma Jen pade ohun to ma je mi So I go down on my knees Save me from my enemies Na money I Dey reason oh Hmmm hmm I Dey reason oh Na money I Dey reason bro Wanna pull up inna big lambo oh Na money I Dey reason oh Hmmm hmm I Dey reason oh Na money I Dey reason bro Wanna pull up inna big lambo oh Money on my mind now I wan chop fast life naa Omo oro mi fokan bale make you no go die young Money go come when its time nigga no Dey foh Moving train lomo anybody no fit stop Iskalabista yogi lese kick start Quality omoiya mi gbemidebe this time Action film no dey sweet if actor no suffer Gbogbo challenge ton face mi pata nima conquer Ori mi o eleda mi o Saanu mi jek'ire kan mi o Ki owo wole mii K'ola wole mii yee yee Ori mi o eleda mi o Saanu mi jek'ire kan mi o Ki owo wole mii K'ola wole mii Adexjay D Tayor Boi Na money I Dey reason oh Hmmm hmm I Dey reason oh Na money I Dey reason bro Wanna pull up inna big lambo oh Na money I Dey reason oh Hmmm hmm I Dey reason oh Na money I Dey reason bro Wanna pull up inna big lambo oh Money ego owo apekanuko Worked overnight rolling my dice oh Owo mo ba ka I no dey fight oh Kilo kan mi kin sha ti flenjo oh Waa Gbayii omoiya mi fun 4 bars totun yami Bobo no Dey sleep owo Nikan lo man ja mi Oya gbemidebe any update koma jami Emi gan fe gerun 9ja ki nlo shave ni Germany Raaa Na money I Dey reason oh Hmmm hmm I Dey reason oh Na money I Dey reason bro Wanna pull up inna big lambo oh Na money I Dey reason oh Hmmm hmm I Dey reason oh Na money I Dey reason bro Wanna pull up inna big lambo oh
Sanatçı: Quality Rdmz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:08
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Quality Rdmz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı