quebeat kokose şarkı sözleri

With this things wey you dey do You don hold me for corner I no dey see another Na only you wey dey for my mind yea Dem say love is blend yea But i dey see with your eyes You gat a body of a goddess You set my soul on fire When i see you my heart dey do me tininitantantan ahn I no know say Ohun ti mo wa lo kano lojosi tipetipe wa labe sokoto I never knew love was so close to me So close to me Baby kini koko Kini koko se Oh yea Te le mi ma gbe e saiye Kini koko se Yea naa yeaaaa To ba tele mi ma gbe e saiye baby oooo Everything nice Everything set Your melanin dripping yea Tonight i troway for your bank Are you thinking what i'm thinking Opeke gbe mi saya ooo And i go give you sweet sweet loving yeeeee You set my soul on fire When i see you my heart dey do me tininitantantan ahn I no know say Ohun ti mo wa lo kano lojosi tipetipe wa labe sokoto I never knew love was so close to me So close to me Baby kini koko Kini koko se Oh yea Te le mi ma gbe e saiye Kini koko se Yea naa yeaaaa To ba tele mi ma gbe e saiye baby oooo Oh yea Te le mi ma gbe e saiye baby oooo To ba tele mi ma gbe e saiye baby oooo
Sanatçı: QueBeat
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
QueBeat hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı