quexkid yolo şarkı sözleri

Ki lo'n sor Omo ope jaye lor non stop Nothing eyes never see sho'n gbor The money never reach I want more No long talk Man no fit dull T'owo yen ba de wo'n ma gbor So we still DÊY grind to the top All for the bag shey you know omo ogbon All on GOD Tell me where you Dey When I dey grind for my pay Many things mi o ley shalaye Far from home mo ti sa ni le Tell me where you Dey When I dey grind for my pay Many things mi o ley shalaye Far from home mo ti sa ni le Up up way we go Man no fit go low Them dey think say I go tire I no fit Soro Up up way we go Man no fit go low Mi o waye mo ya this life is shot life is yolo I no DÊY wish person bad for my life Na Wetin I go chop I dey find K'owo shati pey make me sef DÊY gallant I no wan DÊY beg another man for raba aahah The money sweet if you really get Life wey I come I no want no stress Omo to'n pawo na en go fit flex If you Dey judge me I no really send Tell me where you Dey When I dey grind for my pay Many things mi o ley shalaye Far from home mo ti sa ni le Tell me where you Dey When I dey grind for my pay Many things mi o ley shalaye Far from home mo ti sa ni le Up up way we go Man no fit go low Them dey think say I go tire I no fit Soro Up up way we go Man no fit go low Mi o waye mo ya this life is shot life is yolo
Sanatçı: Quexkid
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Quexkid hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı