qwaku premo diztance şarkı sözleri

Abi you tell me say now you don get somebody OhGaaaaad Somebody wey dey show you love and money Premo Omo den time adey show you love you're flexing on me Now see the level don change so you coming Thank God say you go me I no die I'm still boujee looking fly I see you calling, texting, stalking me Omo I just wan know way You won come back, you won come back But now I get don some sweet vanilla Monica, give you ma love but you do me like Bambi do Jidenna Yie Yie Abi you tell me say now you don get somebody Somebody wey dey show you love and money Omo den time adey show you love You're flexing on me Now say the level don change so you coming Gimme di di distance Gimme dii distance Gimme di di distance Make you no dey call me for another chance Gimme di di distance Gimme dii distance Gimme di di distance Make you no dey call me for another chance Hrr ey wo taataa me na ka wonan toso Eyy No space for my ex nti ɛbɛyaa wɔso Always she dey call call me adey see but wofrɛ pɛ decline aa na meboso So give me distance like say you get corona Level don change thanks to Jehovah Na ɔma me attitude ɔse me sendi location now ɔpes3 ɔba Aay First na ɔhu me aa na wɔkyikyi neho Seesei de3 ɔhu me aa na wɔkyeakyea neho ɔse Qwaku can you do me a favor Bra ne bɛfa me phone reply wohu Hahaha Abi you tell me say now you don get somebody Somebody wey dey show you love and money Omo den time adey show you love you're flexing on me Now say the level don change so you coming Gimme di di distance Gimme dii distance Gimme di di distance Make you no dey call me for another chance Gimme di di distance Gimme dii distance Gimme di di distance Make you no dey call me for another chance It's Apya on the beat Zubusugobey Zubusubesay Abi you tell me say now you don get somebody Somebody wey dey show you love and money Omo den time adey show you love you're flexing on me Now say the level don change so you coming Gimme di di distance Gimme dii distance Gimme di di distance Make you no dey call me for another chance Gimme di di distance Gimme dii distance Gimme di di distance Make you no dey call me for another chance
Sanatçı: Qwaku Premo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Qwaku Premo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı