r mixy & afro sound machine african women şarkı sözleri

I no go yan you opata for wetin I see eh I was in Cameroon to chill with my paddy eh We go for off licence to have some mimbo eh O boy see Reme eh, them no dey send eh Eh eh my Reme eh Eh eh fine fine Reme The way them dress O my God young girls where una dey eh Them sap pencil jeans Them wear spaghetti hand eh Them wear short skirt and then sap open backi eheh Them put on blingblings and glinglings all over body eh Eh eh my Reme eh Eh eh fine fine Reme eh If na to jolly, you no go pass them eh Them go dey dance go low a them a bend down low as them jolly eh Bravo to Reme them a beg una too much eh Follow me sing say them no dey old o eh African Reme, them no dey old o Ah eeeh them no dey old o eh African Reme them no dey old o Ah eeeh them no old o eh Eh eh my Reme eh Eh eh fine fine Reme eh Eh eh my Reme eh Eh eh fine fine Reme eh One, two, three, four, five my Reme put on your dancing shoes Six, seven, eight ,nine ,ten R Mixy we are ready to go My Reme them ashiner shiner Them ashiner eh My Reme them afiner finer Them afiner eh Dance go low my Reme Reme Dance go low my Reme Reme Dance go low my Reme Reme My Reme eh African Reme, them no dey old o Ah eeeh them no dey old o eh African Reme them no dey old o Ah eeeh them no old o eh Eh eh my Reme eh Eh eh fine fine Reme eh Eh eh my Reme eh Eh eh fine fine Reme eh Eh eh my Reme eh Eh eh fine fine Reme eh Eh eh my Reme eh Eh eh fine fine Reme eh
Sanatçı: R Mixy & Afro Sound Machine
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
R Mixy & Afro Sound Machine hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı