rabbah back in days (feat. balloranking) şarkı sözleri

Ye balloranking ye Oh aye Oh aye aye aye le (i am zero panic ye) Ole aye ile iwe Wanmo pe moti moyan moti danyanmo Wanmo pe moti fire mo touchdown london Wonmi kilowo designer Kilon tona Na daya Orin ti ba ko na faya Boy wey fine wey getti naira I be fine boy wey dollar I no dey beef another Since 19 I don dey get kaluba Mi o ki shey akotileta Oh No Back in the days I no get cloth I be grinding on my ten toes So many challenges dey show Ope lope jesu Lala toro oke ile nlo bo Awon tofe doloro laye won yapa wopo Ah Emi laye mi Timo mokan tole mi I no fit dull my energy So Now my agege bread don getti label bc na God Dey there Nimose motete bori mi soro kosare gbemidebe My vibe na full option as I dey popori them My sound dey worry them Giving them Back to back me no relent Until my story clear Who know no go know Shey na until dem tell you go know Who know no go know Shey na until dem tell you go know Balloranking Ye ye Na who know know Who no know no know oo Ladugbo oo You know we no soro oo Kin kan magba billion Fineboy con sabi join Moya wo wan samilo Bere togo Abidjan We give you glory as we honor you Cos your plan na plantain if money no dey No time for story brother Richard lowo mi Na why I gats bad like Olamide Baddoo Lala toro oke ile nlo bo Awon tofe doloro laye won yapa wopo Ah Emi laye mi Timo mokan tole mi I no fit dull my energy So Now my agege bread don getti label bc na God Dey there Nimose motete bori mi soro kosare gbemidebe My vibe na full option as I dey popori them My sound dey worry them Giving them Back to back me no relent Until my story clear
Sanatçı: Rabbah
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Rabbah hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı