rabbah life (feat. bad boy timz) şarkı sözleri

Sometimes I go outside just to free my mind Cause am steadily hustling everyday and night But the life wey we dey na the rich dey survive Na since poor Man I don realize Many times wey I sleep wey I no chop for night Every night I dey talk to Allah So I Say Life na one no be two So am always always grateful Wonderful God he go surely come through If na devil give you one he go collect two Na why I dey hustle To make mommy proud to dey successful Story still long but he go clear soon I just feel like make I remind you O shock won bakon Twenty nineteen when I sign I no know how he go be mo hustle mo barapa I no say my life na God design but if I no grind tell me how he wan take better Many many men gather oo But am covered by your power So them no fit show me yawa Kilan de baka F*ck your anger keep your drama Omo ologo daya daya Thankful to jah he Dey show me love Copy copy my pattern Awon to ju mi lo Dem dey hear me for cape town go down to new York whenever my gbedu drop ah Omo oro mi malo sun sha Dem no tell person make he buckle up Hustle pelu good energy kole gbope lo The story no go fit sweet if padi give up Olorun So I Say Life na one no be two So am always always grateful Wonderful God he go surely come through If na devil give you one he go collect two Na why I dey hustle To make mommy proud to dey successful Story still long but he go clear soon I just feel like make I remind you
Sanatçı: Rabbah
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Rabbah hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı