rabbai elumelu şarkı sözleri

(Feeling godly) Bring that body Hottie sheesh I gat a stick and it's thick make I peruse you Make you no for dey think say I wan use you Cause this your chocolate body eh(body eh) Make a nigga wake up and smell the coffea eh (This your bunda) Cruise na Peluchy o Gina wa ewa Give me 5 like Balewa I gat money for my yard o Dem dey call me Elumelu Gina make you no ginger me Make I no go gree say you carry I gat money for my yard o Dem dey call me Tony ehhh I don Jam Jemina Wey go dey high me like Cocaina Carry the coke no fit cope am either Pound the Kpekus on a wan pami nw Ahhh When you pull up inna Shey you no go pity me na Sotey inna me head the bed go dey collect the sweat from ya Melanin stallion carry on Hhmm Why you con dey front for your behind Nnenna? (Hhmm) When you see me on my steez no be that Nina (Hhmm) And me I no cap o El Chapo don fall for your trap o Commando come and go o I give you D for Dick I give you E for effort I little bit e fit to enter carryover Then I slip it in and reset your Jangolova And then I Spend the money in a bundle you know say me I fumble the bag on top Your biggie biggie heavy heavy Annie Annie heady heady give e daddy jedi jedi but you know say me I go dey ready ready for this your bodyyyyy Gina wa ewa Give me 5 like Balewa I gat money for my yard o Dem dey call me Elumelu Gina make you no ginger me Make I no go gree say you carry I gat money for my yard o Dem dey call me Tonyyy Ayyyy Gina wa ewa Give me 5 like Balewa I gat money for my yard o Dem dey call me Elumelu Gina make you no ginger me Make I no go gree say you carry I gat money for my yard o Dem dey call me Ututututu Ututututu Ututututu
Sanatçı: Rabbai
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Rabbai hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı