racko vibes everyday şarkı sözleri
Racko with the vibe
With the vibe
On the low
Steadily chasing my dream
I dey on a low
I know send anybody ooo
When you know say you no fit motivate me
Brother why you keep on hating me
Yeye yeye yeye
Dem say music no be my way
Pekin file pe kilo kawe
But as per say I be omo aye
I keep grinding, hustling everyday o
Edumare jowo show me the way
So bad Belle no fit to say
Wetin I gain wetin I gain ooo
As per say me I no get machete
As per say me I no get gun
But this music wey I get yeye odami loju gan
Nitori na nimo se tepa mo
Cos eni basise Loma riere je
Ki awon oloribu Mase ba temi je
Edumare Jo semi bi mo se fe ooo
Chorus
Everyday everyday I'm hustling
Everyday
Everyday mosise everyday
Everyday everyday I dey pray ooo
Everydayii everyday
Everyday I'm hustling
Everyday
Everyday mo sise
Everyday
Everyday everyday I dey pray ooo i dey pray ooo
Keep hustling brother one day hustle go pay
The little wey you getti brother omo learn to appreciate
Ko di gba toba lowo dangote
To ba jepe iyeni omo Ihn go tey
Ode tuma pada mue lote ooo
So everyday I dey pray
I wanna be the omo not the tail
Mo sise sise mo je koripe
Cos if I no get money wetin I gain
My brother tell me wetin I gain
As I no get time to dey complain
Just wanna make Muller pop champagne
Just wanna make money pop champagne
Make I cop that Benz dey on my Lane ooo
As per say me I no get machete
As per say me I no get gun
But this music wey I get yeye odami loju gan
Nitori na nimo se tepa mo
Cos eni basise Loma riere je
Ki awon oloribu Mase ba temi je
Edumare Jo semi bi mo se fe ooo
Everyday everyday I'm hustling
Everyday
Everyday mosise everyday
Everyday everyday I dey pray ooo
Everydayii everyday
Everyday I'm hustling
Everyday
Everyday mo sise
Everyday
Everyday everyday I dey pray ooo i dey pray ooo
Sometimes I dey reason say why I never blow
Shey my music omo shey Ihn never dope
Until I realise say life is all about time
Say me I gat to wait for my time
Make I no go do something wey go make me sober
Cos inugin life is deep my brother
Anything you dey do make you dey remember pe
Asesi le ohun labowaba
Ohun labowaba o
Everyday
Everyday I'm hustling
Everyday
Everyday Ni mosise
Everyday o
Everyday I'm hustling
Everyday
Everyday mosise
Everyday
Everyday I dey pray
Everyday
Everyday ooo vibes

