radiblinx last night şarkı sözleri

When I pull up in the club all eyes on me I no fit dey shy cause na me dey turn the club on Even that your babe sef dey one dey vibe with me I just dey on low key I no wan show myself When I pull up in the club all eyes on me I no fit dey shy cause na me dey turn the club on Even that your babe sef dey one dey vibe with me I just dey on low key I no wan show myself Pull up in the club last night with my G We no come to Bragg we just wanna feel the vibes blow some trees then we sip Hennessy Your babe com dey pass buh she like the boy swag She won take some pics wey she go post online Snapchat, TikTok, Insta, Facebook on and on she come dey feel my vibe She say she don dey fall in love with my style Say she go like make we dey at least for the night My Guy say she lit buh she ain't my type I no dey mood I dey feel myself she wan follow me she wan know my place My G don dey call say they need me for stage When I pull up in the club all eyes on me I no fit dey shy cause na me dey turn the club on Even that your babe sef dey one dey vibe with me I just dey on low key I no wan show myself When I pull up in the club all eyes on me I no fit dey shy cause na me dey turn the club on Even that your babe sef dey one dey vibe with me I just dey on low key I no wan show myself
Sanatçı: Radiblinx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Radiblinx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı