radiblinx pain killer şarkı sözleri
I go sing you go dance you go whine
When you cry I go wipe your tears
Anything wey you want I go give you
You my best friend you be my Gee
If atall make you know say I dey there
Anybody wey try you go collect
And you know say I no go whine you
Your body be like painkiller
Can I have your love o painkiller
Your body be like painkiller
Anything for my philo my philo
Your body be like painkiller
Can I have your love o painkiller
Your body be like painkiller
Anything for my philo my philo
Pull up on your door
And I'm always on time
Anytime you need me I go dey by you
Girl you too bad I dey feel your vibe
And I no go mind if you take my card
Many girls for my DM but the way You dey whine I no dey see dem
And the way you dey do
Anything for my philo my philo
Your body be like painkiller
Can I have your love o painkiller
Your body be like painkiller
Anything for my philo my philo
Your body be like painkiller
Can I have your love o painkiller
Your body be like painkiller
Anything for my philo my philo
I go sing you go dance you go whine
When you cry I go wipe your tears
Anything wey you want I go give you
You my best friend you be my Gee
If atall make you know say I dey there
Anybody wey try you go collect
And you know say I no go whine you
Your body be like painkiller
Can I have your love o painkiller
Your body be like painkiller
Anything for my philo my philo
Your body be like painkiller
Can I have your love o painkiller
Your body be like painkiller
Anything for my philo my philo