s-bank dare nana şarkı sözleri
Oh oh ye oh oh ye
Baby girl you go kill me ye yeye yeyeye
Caro ma pa mi
This your biggi ibadi
Make me wan to dey gan wu
This your biggi something
Baby baby it dey make me dey love you
Je ko ma roll
Bad girl you go put me for trouble
Bon shen roll baby girl you dey kill me double
Na na na na ye ye ye ye
Sisi caro ma pa mi
Nana nana nana ni na na
You too fine ooo
Nana nana nana ni na na
You dey make me dey kolo oo
Nana nana nana ni na na
Oleku
Nana nana nana ni na na
Lori ibadi re ni ma ku
Eh mama
Eh mama
Eh mama
Eh mama
If you leave if you leave me
Sheh you know say na suicide
Girl I want you girl I want you
And I want you in my life
Baby no leave me go far away
If you leave me na gbege
My love na do or die
I go kpai for your matter eh
Ololufe jo wo ma e lo
Ma e lo o o o
ye eeehh
Girl I want you in my life
Girl I need you die
Nana nana nana ni na na
You too fine ooo
Nana nana nana ni na na
You dey make me dey kolo oo
Nana nana nana ni na na
Oleku
Nana nana nana ni na na
Lori ibadi re ni ma ku
Nana nana nana ni na na
You too fine ooo
Nana nana nana ni na na
You dey make me dey kolo oo
Nana nana nana ni na na
Oleku
Nana nana nana ni na na
Lori ibadi re ni ma ku
Oya dance wine
Kojo o kojo
kpakurumo baby
Kojo o kojo
Dance for me omoge
Dance for me oreke
Want to see you dance love
Show me what you got baby
Eh mama
Eh mama
Eh mama
Eh mama