s gee damiloun şarkı sözleri

God abeg God abeg God abeg Nne nne nne nne Nne nne Sweet melody Baba blessings e no dey finish E plenty plenty He no let dem see me finish Everywhere i go e cover me Blessings follow me He no let dem see me finish Baba damiloun Damiloun Ki omo inumi malo gbamiloun Baba damiloun Damiloun Ki omo inumi malo gbamiloun Nne nne nne nne Nne nne Ki omo inumi malo gbamiloun Nne nne nne nne Nne nne Ki omo inumi malo gbamiloun Baba jeko jorawon Red and black ko korawon Emi gon fe ra benzima Make I get goals like benzima Who no won live good life Nobody wey no sabi how to chop life Don jazzy fe jeshe rihanna Soup wey sweet na money kill am Yesu gye me gye me Bra b3 gye me gye me Yesu kasa kasa S3 wamba deir me wu ooo Yesu gye me gye me Bra b3 gye me gye me Yesu kasa kasa S3 wamba deir me wu ooo Baba blessings e no dey finish E plenty plenty He no let dem see me finish Everywhere I go e cover me Blessings follow me He nolet dem see me finish Baba damiloun Damiloun Ki omo inumi malo gbamiloun Baba damiloun Damiloun Ki omo inumi malo gbamiloun Baba damiloun Damiloun Ki omo inu mi malo gbamiloun Baba damiloun Damiloun Ki omo inumi malo gbamiloun Nne nne nne nne Nne nne Ki omo inu mi malo gbamiloun Nne nne nne nne Nne nne Ki omo inumi malo gbamiloun
Sanatçı: S Gee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
S Gee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı