s gee dey ok şarkı sözleri

Sweet Melody yee Omo iyami I know life e no easy Another day another hope We go dey ok Jiji moji ojumore ni oo All the bad you do me yesterday Me I don forget o Make we move on Cos the journey too long o Have got only one life to leave Than to hate on anybody I go dey thank God laiye mi o Owun lonbo mi lonso Owun lala baro Omo iyami I know life e no easy Another day another hope We go dey ok Omo iyami Tepa mo se no relenting o So far we surviving We go dey ok Kilonso lonso Isokuso lonso lonso Loju won gongon aso Een we go dey ok (Awon ko ni olorun) Kilonso gon noo Isokuso lonso lonso Loju won gongon aso Een we go dey ok (Awon ko ni olorun) If your padi make am no envy Congratulate am Work & pray for grace u go collect ur blessing Make money Ko le gara de o As u Dey pray yourself Make u pray for ur brothers We all need each other Hen It's all love o ayewo nlo o I go dey thank God laiye mi o Owun lonbo mi lonso Owun lala baro Omo iyami I know life e no easy Another day another hope We go dey ok (gbagbo o) Omo iyami Tepa mo se no relenting o So far we surviving We go dey ok (Ee eh gbagbo o) Kilonso lonso Isokuso lonso lonso Loju won gongon aso Een we go dey ok awon ko ni olorun Kilonso gon noo Isokuso lonso lonso Loju won gongon aso Een we go dey ok Omo iyami I know life e no easy Another day another hope We go dey ok Kilonso Isokuso Loju won gongon aso Awon ko ni olorun
Sanatçı: S Gee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
S Gee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı