s jay holy şarkı sözleri
Brodaman make I tell you
Wetin Dey my wishlist
So many things I Dey reason
Different time and seasons
So tey e Dey burst my brain
E Dey hurt my feelings
So make una listen
To my sound and rhythm
Me I Dey ball like Lionel Messi
All my enemies dem gaan plenty
Therefore me no show mercy
Ouuu ouuu
Me I go ball like Lionel Messi
To all my enemies and frenemies
Me I no go show no mercy
Ouuu ouuu
I say tonight
Me and my guys go find the kpoli
We gon party the pain nobody knows it
We gonna party hard like nobody holy
Nobody holy
I say tonight
Me and my guys go find the kpoli
We gon party the pain nobody knows it
We gonna party hard like nobody holy
Nobody holy
I say tonight
Nobody's holy
I say tonight
Nobody's holy
I say tonight
Nobody's holy
Nobody's holy
I say tonight
Nobody's holy
I say tonight
Nobody's holy
I say tonight
Nobody's holy
Nobody's holy
Started from the bottom now we made it here
Blessings on blessings as we want it here
Make you no hate me hustle got me here
Hmmm hustle got me here
Blessings on blessings is all that I want
Make you no hate me e go reach your turn
Make you Dey steady grinding on the run
Grinding on the run
Grinding on a steady
Everything is amazing
Give God the glory
Fine girls dey chase me
Money me I'm chasing
No time for time dulling
Oouu ouu money me I'm chasing
Me I go ball like Lionel Messi
To all my enemies and frenemies
Me I no go show no mercy
Ouuu ouuu
I say tonight
Me and my guys go find the kpoli
We gon party the pain nobody knows it
We gonna party hard like nobody holy
Nobody holy
I say tonight
Me and my guys go find the kpoli
We gon party the pain nobody knows it
We gonna party hard like nobody holy
Nobody holy
I say tonight
Nobody's holy
I say tonight
Nobody's holy
I say tonight
Nobody's holy
Nobody's holy
I say tonight
Nobody's holy
I say tonight
Nobody's holy
I say tonight
Nobody's holy
Nobody's holy