s2vibez based on grace şarkı sözleri
It's Jayfred the beat wizard
Omo Ola
Hun huh huh huh
Hun hun hun hun
Omotaleleyi
Omoiyabeji ti de
It's oml
Ma lowo Layemi Malowo eh
Ma Lowo l'omode Ma ni la'gba
Money kudi ego Ma ni raba ah
Brother man Na Money Dey carry me
I'm still on my ten toes grinding
For better days man gats survive it
Got to do this shit if I don't or I like it
Got to face those life risks
Life is full of chances
Oluwa jo shina ojumiti rinkan
Wanna get the billions huh
So many things wey I don see
But I no fit Lock up
Only money Na the strategy o
If I get the money I be your popsi
Me I wan blow for industry
There's no time for bad energy
E shack them like Hennessy
Omotaleleyi jowo ma pami o
Say I Dey alive today
Baba Na your grace
Many people wey Sabi pass dem plenty for grave
Mommy Beni Le o daddy sef Dey wait
Omo t'o underrate o shima elevate
Emi o le jabo layemi
Brother man e no be soap my brother Na grace
And I can hear some voices screaming my name
On my way to fame Jah blessings coming my way
Ogo ip omotaleleyi
Mi o le jabo layemi o
Brother man e no be soap my brother Na grace
And I can hear some voices screaming my name
On my way to fame Jah blessings coming my way
Ogo ip omotaleleyi
No be to Dey montario
I don Dey ready Man U
You fit Dey sing for bible
E no say make dem sign you
And if e no concern you
No go Dey chook mouth mind you
Me and my goons no like you
Make you no see subtitle
So many things wey I don see
But I no fit lock up
Only money Na the strategy
If I get the money I be your popsi
Me I wan blow for industry
There's no time for bad energy
E shack them like hennessey
Omotaleleyi jowo mapa mi o
Say I Dey alive today baba Na your grace
Many people wey Sabi pass dem plenty for grave
Mommy benile o daddy sef Dey wait
Omo t'o underrate o shima elevate
say I Dey alive today Baba Na your grace
Many people wey Sabi pass dem plenty for grave
Mommy benile o daddy sef Dey wait
Omo t'o underrate o shima elevate

