s2vibez promises şarkı sözleri

Oh no no Vibez lo korin oh Korin o omotaleleyi o Olololo I been Dey try to get the raba Lati kekere ni moti japa oh no So we just check and balance am If you no like all My gbedu brother bota ko go o Cos I Dey find my peace and happiness Jah please save me from evil friends We going continental Tell the haters make dem continue Till we go pull up in Benz Oh lord I'm begging you I know say you go answer me when I call on you So jowo baba no forget all Your promise too You tell me Ololo no worry them go hear you soon But have been begging you for long Wafi wa sokan Have been waiting for when them go hear my song Time don Dey go now I'm loosing control now And I no fit hold am wowo E go be Omope shashe gbowo wo six o My blessings no go cease o No go cease o Biko please If e no be God I for don forfeit o Won wami won le rimi o Cos I'm in San Francisco Blessings follow me go Blessings all around me I get like hundred shawties around me Wetin I do toni won wami nile Shey na because say I get vibez on me Won dele modi abajo mi Cos I'm on top now According to Gods plan Na we Dey run town Oh lord I'm begging you I know say you go answer me when I call on you So jowo baba no forget all Your promise too You tell me Ololo no worry them go hear you soon But have been begging you for long Wafi wa sokan Have been waiting for when them go hear my song Time don Dey go now I'm loosing control now And I no fit hold am wowo Oh lord I'm begging you I know say you go answer me when I call on you So jowo baba no forget all your promise too You tell me Ololo no worry dem go hear you soon Jesusssssuss
Sanatçı: S2vibez
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
S2vibez hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı