sa legend nobody (feat. atf) [acapella] şarkı sözleri
Legend Legend Legend
Too many worries this days
Na why I stay inside
Okay make I let you know
My fucking state of mind
Instead of being broke
Ama pray to die
You can't win bro
If you are afraid to die
Listen, To many guys kolo
When I face my fears
Looking for a black Jesus
Look at him right here
Black men don't dream
Only nightmare
We in the game for gold
We die here
As e dey go
Nobody understand the pain
I be dey feel inside my heart
But jah no go leave me
I know say
I no get nobody
Nobody nobody
Really Be dey for me
Buh jah no go leave me
Bad boy
With a big man dreams
Back in days
Omo dem no believe me
As I just dey rise
Dem want make I fall
But jah no leave me
Uyee Uyee Uyee Uyee
Jah no go leave us
Uyee Uyee Oh no no no no
Jah no go leave us
Uyee Uyee Uyee Uyee
Jah no go leave us
Shants.. dem wan make fall
Buh Jah no go leave us
Wobi no be only me
Dey hustle pass
I just want the prophecy
To come to pass
Mi o ba anybody sare
Who go first to rise
Kemi sa ti lowo lọwọ
With a peace of mind
Ma lo fowo bami sere
Ki nlo ba mi so
Bills to wa lorun mi
Ogbeni sole bami san
No dey call me your blood
Ogbeni o bami tan
Nigbati wo gba update
Werey sewo jami tan
Sewo jami tan
Sewo jade tan
Ki nlo bami so
Damn ki nlo bami so
Ase lo n panic
Ma lo fo fun any opponent
Adewale gbe de
Ki anybody Malofioriko
Ogbeni kosomona
Wale gonna murder
Anybody lori beat
You already know
As e Dey go
Nobody understand the pain
I b dey feel Inside me heart
But jah no go leave me
I know say
I no get nobody
Nobody nobody
Really Be dey for me
Buh jah no go leave me
Bad boy
With a big man dreams
Back in days
Omo dem no believe me
As I just dey rise
Dem want make I fall
But jah no leave me
Uyee Uyee Uyee Uyee
Jah no go leave us
Uyee Uyee Oh no no no no
Jah no go leave us
Uyee Uyee Uyee Uyee
Jah no go leave us
Shants.. dem wan make fall
Buh Jah no go leave us
Won fe le mi lere
Na na
Won fe gbe mi sare
Yeh
Won fe le mi lere
Na na
Won fe gbe mi sare
Yeh
Legend (Crowd)
Ladies and gentlemen
Welcome to the world of
ATF
Legend Legend
Let's go papi
Uyee Uyee Uyee Uyee
Jah no go leave us
Uyee Uyee Oh no no no no
Jah no go leave us
Uyee Uyee Uyee Uyee
Jah no go leave us
Shants... dem wan make fall
Buh Jah no go leave us
Legend Legend Legend
Won fe le mi lere
Na na
Won fe le mi lere
Na na
Won fe gbe mi sare
Yeh