sabi bwoy abena şarkı sözleri

She be my bella ahh She be my bella ahh Oh yeah oh yeah Sabi bwoy ti de Calling on the phone Tell me where you dey baby let me know How e dey do me for body and soul I no fit talk but I go let you know Yeah yeah But in my feelings I get so many dealings No fit explain cos I've been overthinking For your love and I've been over drinking But no cap na you be my queen The kind love wey I get fit give you goosebumps Go save you like say I be Jesus Frame you with many pictures my girl Sweet like potatoes That kind love wey I get fit give you goosebumps Go save you like say I be Jesus Frame you with many pictures my girl Sweet like potatoes Abena, abena, bena , bena Shey you go be my bella I go love you forever Oh nooo yeah Abena, abena, bena , bena She be my Anabella I go love you forever. Yeah ehh Love is sweet When money dey it is sweeter Brown skin girl sweet like cola Na your love make me shiver For the summer Be my umbrella Remember back then the first day that I met ya You captivate me with your smile yeahh I got you all day for my mind I swear I no go lie Na you dey you my heart now Shey you go wait Till the last day we go dey You go say yes to their face I go say yes to your face. You go know say I no dey play I no dey play. The kind love wey I get fit give you goosebumps Go save you like say I be Jesus Frame you with many pictures my girl Sweet like potatoes Abena, abena, bena , bena Shey you go be my bella I go love you forever Oh nooo yeah Abena, abena, bena , bena She be my Anabella I go love you forever. Yeah ehh Love is sweet When money dey it is sweeter Brown skin girl sweet like cola Na your love make me shiver For the summer Be my umbrella
Sanatçı: Sabi Bwoy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Sabi Bwoy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı