sabi sabi akara moh (feat. mytthi) şarkı sözleri

Ehen na music be the weapon of the future Ehen na music be the weapon of the future So baby merigwe pikin wey fine anyhow fine pass rose flower Your charm strong any how strong pass man power 1000 yards original wife material Original material wey no Dey quick tear Dey high me the way only Cana fit do Jah settle down take one whole week create you Perfect structure ah swear mistake no reach you Thank God I found u, senior man thank u I go carry ur matter I no go use am play Anything u want girl take am me go pay spoil u every day like na ur birthday Everyday spending, Jah blessed us heavily Shey u go stay with me. What does a woman Need? My kappa no go make your eyes bleed E no get as e be. I go maintain my steeze at all possibility I'm so into you, girl no apologies Kpoju kpoju moh Akara moh Egidelam'i Ibu'nkemo Kpoju Kpoju moh Akara moh Egidelam'i Ibu'nkemo Baby iyem obigi, I no use you play i go treat you right nobe hide and seek Because when you leave I am falling sick My doctor cry out say na you I need Baby Stay with me I go provide your need Make you feel at peace you are meant for me, open your eyes and see the kind love I bring No be canter fit originality Na you wey dey make a badman dance like poco Body shake oh when I see your waist oh Driving me coco baby go slow whine it bend low Enter the dance flow Kpoju kpoju moh Akara moh Egidelam'i Ibu'nkemo Kpoju Kpoju moh Akara moh Egidelam'i Ibu'nkemo
Sanatçı: SABI SABI
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:45
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
SABI SABI hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı