sabi sabi chain breaker şarkı sözleri

Ye You already know music is the weapon of the future Let's do this shit right for this time I was born into a shackle But the shackles was invisible you can only see when your eyes are sharpened Alot of things have happened Mental slavery indoctrination put the peoples mind into shackles Kai watyn dey happen 90% of the things wey them teach us as we dey grow na lies All na lies as I grow I realize For the ghetto people suffer making it tougher for the brothers wey dey try carry others for their shoulder and the rest no dey bother Flying Okada from where the oil gather why landlord go dey suffer and nothing dey come out Just a minor make men they lockup too many f*ck up wey we no fit talk of On a very good day we go make them run off (Enough is enough) They teach us no other way than to use our head dey help ourselves No relent nobody like to beg e oh oh oh They teach us no other way than to use our head dey help ourselves No relent nobody like to beg e oh oh oh Listen make I tell you talk I nogo too speak grammer Blunt with the word I'm not a stammerer To break a mental chain you nogo really need hammer plier or even spanner This things are very deep and you gats to think deeper  Avoiding every reaper in form of a preacher with a big Bible like their life is deeper They don't mean you any good they just wanna get richer Now I'm in my lonely days tryna make a way In my middle age I just wake and bake You no fit relate Till e go dey late o Cus na only me dey feel my pain I just wanna break a mental chain Pray the hustle never go in vain Steadily i go dey use my brain And at the end i go pop champagne They teach us no other way than to use our head dey help ourselves No relent nobody like to beg e oh oh oh They teach us no other way than to use our head dey help ourselves No relent nobody like to beg e oh oh oh Haha it's p bloke sound
Sanatçı: SABI SABI
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
SABI SABI hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı