sabi sabi heavy heart şarkı sözleri

Music is the weapon of the future So let's do this shit right for this time Hehehe it's p bloke sound There's many things I've got to say But I know them go judge me still I node look their face Face to face with fate I dey face my fear Many people underrate Nobe their fault say them no fit relate I node debate because I know I dey move with grace I have no hate in my heart, it's just a Heavy heart with pain Wetin you go do if you feel all this Pain and you no still gain I'm never sober I am never sooberr Because the things wey dey head fit to make man craze I'm never sober I am never sooberr Because the things wey dey head fit to make man craze I'm never sober I am never sooberr Because the things wey dey head fit to make man craze For Niger kasala don burst And every body head dey hot We've been going through alot Buhar Tinubu dey drive us nuts Our currency no get worth And everything don dey cost If you open your mouth talk Wetin heavy you for heart You fit sleep for jail Wetin we dey faze na world War three But the battle is a mental case Before you realize e go don dey late Abeggi Mr president try get shame. I'm never sober I am never sooberr Because the things wey dey head fit to make man craze I'm never sober I am never sooberr Because the things wey dey head fit to make man craze I'm never sober I am never sooberr Because the things wey dey head fit to make man craze
Sanatçı: SABI SABI
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
SABI SABI hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı