sabi sabi no long talk şarkı sözleri

Music is the weapon of the future, let's do this shit right for this time Yeah, nobe lie Haha it's p bloke sound No take your mouth put yourself for wahala Anything them yarn nogo be your wahala I go tell you talk wey go touch your medulla On a regular the only thing we chase na the mulla Cut your coat according to your size Who dey order azu no suppose dey check the price No trust anybody even werey dey disguise No worry my guy we all already see the lies Watyn I dey try tell you be say too much talk node full basket Before you open your mouth waaa, make sure say your tongue e connect to your brain E dey play e dey show E dey sweet e dey pain Sugar dey for the cane You nobe cater efe wey dey talk e dey rain Buy watin you no like just because e dey trend just dey play Watyn I dey try tell you be say too much talk node full basket Before you open your mouth waaa, make sure say your tongue e connect to your brain E dey play e dey show E dey sweet e dey pain Sugar dey for the cane You nobe cater efe wey dey talk e dey rain Buy watin you no like just because e dey trend just dey play Too much talk fit to cause a commotion Slow motion is better than no motion Keep the balance with your mind and emotion For God's sake let your actions speak louder No loud am, advice nobe curse Because" Everybody carry their own cross On God" no promise wetyn you no fit do abeg" Humble yourself before nature do am for you Watyn I dey try tell you be say too much talk node full basket Before you open your mouth waaa, make sure say your tongue e connect to your brain E dey play e dey show E dey sweet e dey pain Sugar dey for the cane You nobe cater efe wey dey talk e dey rain Buy watin you no like just because e dey trend just dey play Watyn I dey try tell you be say too much talk node full basket Before you open your mouth waaa, make sure say your tongue e connect to your brain E dey play e dey show E dey sweet e dey pain Sugar dey for the cane You nobe cater efe wey dey talk e dey rain Buy watin you no like just because e dey trend just dey play
Sanatçı: SABI SABI
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
SABI SABI hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı