SABI SABI

Regards to OG's (feat. Blockboii Marley)

sabi sabi regards to og's (feat. blockboii marley) şarkı sözleri

Ehh afa brother help me tap that brother Tellam say na brother dey kill brother Them go kill watin them know but them No fit kill watin them no know So make we just try dey on the low Them no fit kpai watin them no know So I dey private I dey on de low, if I cash out I disguise on de low Even oyema tell me say I nogo blow Everyday see I'm on the road I don dey go place wey them no fit go o Oluwa assist me I dey score the goal right Now I'm archiving all my goals I dey traumatised, many pain inside, I wan put behind, Tears just dey my eyes When I look up sky all I do is cry ay ay ay Why my og go die Why my day 1 go kpai Why my brodie go die Lelelelelelele o I miss my bro Lelelelelelele o can I see my bro Lelelelelelele o rest in peace my bro Lelelelelelele o heaven dey for you my bro If you give them chance them go eat you like locust After much still treat you like you low cost How can I be quiet and get reaped off your labor Make me no dey take advice from my neighbours They killed my bro! and still they Don't care, what the f*ck this life is unfair The true aliens e be humans on earth I get advice no go follow the masses, without the m All of them na asses, putting all effort to drag to the ashes Na why I dey follow them with every due tactics Calculate faster to avoid jagbajantis, come take a look odikwa fantastic Fast and furious like I am into gymnastics My brother we dey pray we dey hustle make the hope dey high We no go loose again Lelelelelele o I miss my bro Lelelelelele o can I see my bro Lelelelelele o rest in peace my bro Lelelelelele o heaven dey for you my bro I dey traumatised, many pain inside, I wan put behind, tears just dey my eyes When I look up sky all I do is cry ay ay ay
Sanatçı: SABI SABI
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
SABI SABI hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı