sabi sabi style şarkı sözleri

Music is the weapon of the future Let's do this shit right for this time You know my style getti high star I'mma gangster, Rockstar Everyday is a fashionova On the road me I face sapa Nobe chise, e hit me back to back But as a bad man original Feeling like the chosen one for my area Doing the norms on a regular Marry the J' Juana never sober From the downside wey I come from you gats to hustle Everyday man be running kiti kata Nobe chise, e rough like Gaza If you no use your head, life go show you banza Shege!!! Waka banza Sheybi na all of us be the survival Inside life, every guy man go see light wey go shine bright Ye ye oo The music dey do me duduke duduke E dey touchy me somewhere for my body For my body ooo The music dey do me duduke duduke E dey touchy me somewhere for my body For my body ooo The music dey do me duduke duduke E dey touchy me somewhere for my body For my body ooo The music dey do me duduke duduke E dey touchy me somewhere for my body Somewhere for my body ooo
Sanatçı: SABI SABI
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
SABI SABI hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı