sabiboy magiq sorry şarkı sözleri

Brother better use yourself Brother better use you sense Or them go use you Brother better school yourself Brother better cool yourself Make them no fool you How many times many time many times This very guys them go come with their lies Sorrows and tears while a few go dey smile Still, common man no go fight for him right Hmm hmm Me I don talk, talk tire Wetin Baba Fela never talk E sing e tire Nigeria people no go tire. Emi.. say na him wey the people must hire Sorry Sorry oh I sorry for Nigeria (For the liquid Gold, them go wicked wicked..) Sorry Sorry oh I sorry for Africa (For the liquid Gold, them go wicked wicked..) Is it a gift or a curse? Is it out gain or our loss? The Black Gold we found in the dust They say it's a gift from the lord Mmh mmh.. But e don dey corrupt politicians turn scammers and Cons Manna wey fall from above They hid it and left it to rot ahh What do you stand to gain? For you own selfish gains You gon put your own people in chains Mmhhh ha When would you change your ways When would you stop this games Poor man dey die And Governor dey loot and lie Sorry Sorry oh I sorry for Nigeria (For the liquid Gold, them go wicked wicked..) Sorry Sorry oh I sorry for Africa (For the liquid Gold, them go wicked wicked..)
Sanatçı: Sabiboy Magiq
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Sabiboy Magiq hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı