sacred pink 7 days (feat. boy psych) şarkı sözleri

Yeah yeah yeah Sacred boy pink And when I want to cry After man don Dey think With the things I Dey see Man I go on my knees And I shout I'm defeat And Sapa hold me I shout straight Hmm Spotybet no get shame E Dey chop man like nah benefit Money wey dem gimme I go still go stake Money wey I make, Make I use chop I wan double ham God help me Addiction started beating me to stupor Something wey my eyes see until God step in So I go mountain go pray for 7DAYS of prayers All my problems I want solved I lay ham No gree for nobody say make I go hard nah me know as e Dey do me for body Sapa show me something And I can't hurt nobody All my problem na money nah me know as e Dey do me for body Sapa show me something And I can't hurt nobody All my problems na money I go mountain for 7 Days On knees and start to pray Looking for the better days I just want to make my pay Oh my head start to ache From depression and anxiety Nothing like konji for man Wey no get money Psych yeah yeah yeah I get all my codes from juju 80 million game from juju punter Me I don dey pray make I no loose Because i don use all my money stake am (Ye) My heart don dey race Be like I dey marathon race Father for my sins I don dey pray Make he no be Tola wey I gbese Make he no be fatty wey I gbese Yeah yeah Ko se anybody I be working like I gat nobody yeah yeah All the pressure the problem am working like I gat nobody yeah yeah No time to waste can't feel my pain yeah yeah Money na my type of konji And me I no dey send nobody I go mountain for 7 Days On knees and start to pray Looking for the better days I just want to make my pay Oh my head start to ache From depression and anxiety Nothing like konji for man Wey no get money
Sanatçı: Sacred Pink
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Sacred Pink hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı