sadadi don't leave me şarkı sözleri
Hold it down
Hold it down
Hold it down
Hold it down
Hold it down
Just Hold it down
Woah woah
I no go lie I they feel your vibe,
Feel your vibe,
Feel your vibe,
Hmm
I no go lie Na you I like,
You I like,
Woah woah
Other girls, them wan kobalize
But for the side them they gimme eye
Which kind life?
Omoge gbemisaya,
Gbemi
Don’t leave me,
Oh no
See I go f*ck you tire,
Oh no oh
Shey you dey feel me,
Yeah yeah
Shey you want designer ?
Ehhn
Gucci Prada,
Gucci yeah
Fendi Zara,
Fendi
I go die for your matter
Because I look your face
No mean say you go form for me
Cs me sef I dey crase
I know say you be fine girl but me sef I be fine boy
Na them dey rush us
Oh my God Sadadi you’re so annoying
Baby give me something,
Oh no
I got what you need,
Got it
Do you want some overdose,
Want it
Cs I got the medicine,
Yeah
Baby give me something,
Give me
I got what you need,
Got it
Do you want some overdose,
Want it
Cs I got the melodies,
Yeah
Gimme that waist
Thing wey dey make me crase
Body, she get fine shape
Sabi girl know her place,
Oh nah
Let me give you that vibe
Wey go change your life
F*ck you all through the night
Na only me dey your mind
Omoge gbemisaya,
Gbemi
Don’t leave me,
Oh no
See I go f*ck you tire,
Oh no oh
Shey you dey feel me,
Yeah yeah
Shey you want designer ?
Ehhn
Gucci Prada,
Gucci yeah
Fendi Zara,
Fendi
I go die for your matter
Baby have mercy on me,
Have mercy
I can never leave you lonely,
Can’t leave you
I can never keep you lowkey,
Can’t keep you
Girl I just dey feel your p
Girl you know I’m a savage,
What?
Eat you up like cabbage,
What?
Eat you up like a sandwich,
What?
Turn it into a habit
Oya back to the matter open and close
Touch your toes oya baby lets go
Fire round 1
Fire round 2
Fire round 3
Baby give you overdose
Oya back to the matter open and close
Touch your toes oya baby lets go
Fire round 1
Fire round 2
Fire round 3
Baby give you overdose
Omoge gbemisaya,
Gbemi
Shey you dey whyne me,
Oh no
See I go Love you tire,
Oh no oh
You no go leave me,
Yeah yeah
Omo Na you be my control,
Oh
Na you dey make me compose,
Yeah
Don’t wanna be on the low,
Oh
You don’t wanna be exposed yeah
Hold it down
Hold it down
Hold it down
Hold it down
Hold it down
Just Hold it down
Woah woah

