sadadi koko şarkı sözleri

Tju, tju, tju, tju, tju Harrybeatsmrhitproducer Kilode Kilode o This your body o mogbe o Brown skin like chocolate Other girls no fit relate o Fine face, zero waist Sweet taste, tatashe Sadadi killin dem She no even need to do body Cause wetin she carry e fit killy somebody o Baby sunmomi fun mi fisi Cause na only you wey my opolo eyes dey see o Omo na you be the koko Koko Koko Baby na you be the koko Koko Koko Omo na you be the koko Koko Koko Baby na you be the koko Koko Koko You make the man dem loco Loco Loco You make the man dem loco Loco Loco Cause na you be the koko Koko Koko Omo na you be the koko Koko Koko Hallelu Hallelu Girl you make me shout Hallelujah (baby please don't koba me o) It is true o It is true Say you turn badman to mumu oh (haan) She spicy like suya (spicy gan) And the kele no gree to cool down (at all, at all) The kele shine bright like bussdown (shine bright like bussdown) And if she open for me I go sare wole No delay She no even need to do body Cause wetin she carry e fit killy somebody o Baby sunmomi fun mi fisi Cause na only you we my opolo eyes dey see o Omo na you be the koko Koko Koko Baby na you be the koko Koko Koko Omo na you be the koko Koko Koko Baby na you be the koko Koko Koko You make the man the dem loco Loco Loco You make the man the dem loco Loco Loco Cause na you be the koko Koko Koko Omo na you be the koko Koko Koko Sadadi killin dem Kilode Kilode o This your body o mogbe o
Sanatçı: Sadadi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Sadadi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı