sadadi olofofo şarkı sözleri
Sadadi you too Sabi joor
Sometimes I wonder what they say
When they see me ride by
Or them see me for their street them no holla
Shey na because God dey bless me
Wey dey bring things come my way
You dey see me for your street you no holla
Olofofo
They want to know why I've been on the low, wa soro mi
They want to know if I dey smoke igbo, wa soro mi
They want to know if I dey get dough
But me I want to know
If that's your girl abi na olosho
Last night she dey on top my bed oh
Na she talk say make I close the door
Thank God say God no be man
Bad mind want to f*ck up the plan
All this while I been in denial
So no dey ask me why I dey para
Cz Peru dey the matter oh
Sometimes I wonder what they say
When they see me ride by
Or them see me for their street them no holla
Hard headed till I die
Only see me in VIP
Look fresh from my head to my feet
Ain't that the reason they be hating on me
Sadadi killin dem
Normally
Normal
Me I no dey reason anybody
No dey reason any
And I no dey fear nobody no
Cz I know say I be somebody
Normally
Me I no dey reason anybody
And I no dey fear nobody no
Cz I know say I be somebody oh
Olofofo
They want to know why I've been on the low
The low
They want to know if I dey smoke igbo
Igbo
They want to know if I dey get dough
But me I want to know
To know
If that's your girl abi na olosho
Olosho
Last night she dey on top my bed oh
Na she talk say make I close the door
Sadadi killin dem

