sae records lori iro (feat. faaji) şarkı sözleri

Sammy JP  Make them free my people men... Weitin dey sup? Omofaaji to bad  The government bad you no know  Systematically them dey suffer the common man Boko Haram bad you no know Destruction everyday and kidnapping is all they know It's been a long time coming Me I no fit carry this matter on top my head Me I no fit pretend, dey form Odeshi isakaba...  Good education "Lori iro" Infrastructures "Lori iro" Employment for my people "Lori iro" Better transportation "Lori iro" Yeh yeh clean water, "Lori iro"  Them say dem go feed my people "Lori iro" Better electricity "Lori iro" Na lie them dey lie everyday for the News and we know oh The earlier we know say these government no like us The better for us so make we wise up Because e don tey wey them chock us like Titus  Hmm hmm hmm... hmm They turned the military men to a tool of oppression I been think say they were meant to defend us They fire guns at the peace protesters  Hmm hmm hmm... Hmm Twenty ten twenty for here (20-10-20) When the the youths gather men all of them fear "them fear"  Sunday igboho dey tear, change for all of these herdsmen for here "for here" Nnamdi kanu dey yan, Naija delta boys draw kala for there "for there" baba Fela prophecy, now everything come to pass, pass pass Good education "Lori iro" Infrastructures "Lori iro" Employment for my people "Lori iro" Better transportation "Lori iro" Yeh yeh clean water, "Lori iro"  Them say dem go feed my people "Lori iro" Better electricity "Lori iro" Na lie them dey lie everyday for the News and we know oh Them dey fear to regionalize  They really wanna islamatize  Poverty is a beast and they know it so they wan weaponize  Social media is a threat to their eyes "it's a threat to their eyes"  Unemployment's part of what they design  Yahoo yahoo getting stuck in my mind  I refused to be blind  Religion pigotery they wan normalize Soldiers dying everyday lies. Hmm hmm hmm  Twenty ten twenty for here (20-10-20) When the the youths gather men all of them fear "them fear"  Sunday igboho dey tear, change for all of these herdsmen for here "for here" Nnamdi kanu dey yan Naija delta boys draw kala for there "for there" baba Fela prophecy, now everything come to pass, pass pass Hah hah! 2023 don show Them go come with their big big Agbada dey start to make empty promises Dey lie give the people While the 1999 constitution is the major problem We need a referendum  A constitution that will favor all ethnicity I say good education "Lori iro" Infrastructures "Lori iro" Employment for my people "Lori iro" Better transportation "Lori iro" Yeh yeh clean water, "Lori iro"  Them say dem go feed my people "Lori iro" Better electricity "Lori iro" Na lie them dey lie everyday for the News and we know oh. The government bad you no know  Systematically them dey suffer the common man Boko Haram bad you no know Destruction everyday and kidnapping is all they know It's been a long time coming Me I no fit carry this matter on top my head Me I no fit pretend, dey form Odeshi isakaba
Sanatçı: SAE Records
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
SAE Records hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı